After HOH Adekunle nominated 5 housemates (Read Here) for possible eviction, Phyna and Amaka had friendship goal conversation.
Their conversation reads...
Amaka: me and Phyna till the last day. I brought two ghana must go for us to pack. You're going no where,you gonna be here with me,how can my CNN leavePhyna: make dem nominate, I no fit dey calm down because of anybody papaPhyna: see the stress wey person pass through last week. Kai.Amaka: babe, you're going no where. Ilebaye, like Ilebaye don know say she dey go housePhyna: na him and Groovy be partner for the game. That's why they put him upAmaka: but Groovy will be saved#BBNaija#bbnaijaseason7